In JAMB examination, Akpos was asked to complete the following.. . . . 1) He who fights and run away. Akpos :- E don surrender be dat na, na fear catch am.
2) A rolling stone? Akpos :- No fit just dey roll, na person push am.
3) He who lives in a glass house? Akpos :- Na politician e go be.
4) A stitch in time? Akpos :- Dey prevent further tear tear.
5) Birds of the same feather? Akpos :- Na the same mama born them.
6) One good turn? Akpos :- Na correct power steering fit do am.
7) A bird in hand? Akpos :- Wetin e won be again if no barbeque.....Dem plenty for chicken republic.
8) Half bread is better than? Akpos :- Puf puf, buns or garri without sugar.
9) A journey of a thousand miles? Akpos :- Na the person wahala be dat now....Why e no kuku enter car or aeroplane???
10) He who laughs last? Akpos :- Na fool....When everybody don laugh finish....Make dem check am well, na so craze dey start.
11) A patient dog? Akpos :- don get disease.....Na hunger go kill am.
12) All work and no play? Akpos :- Na bank job be dat bros.
13) An apple a day? Akpos :- Na hunger go kill u jeje.
14) Once beaten? Akpos :- Wetin else? Na revenge remain na.
15) A fool at forty? Akpos :- Forty ke??? U no get girlfriend??? Naija men dey foolish @ 20.
16) A friend in need? Akpos :- Na parasite be dat.
My People Abeg help me Score this Guy
Please tag ur friends ==================================== Feel free TAG, share us with ur friends let them read n laff aswell...i no they will really appreciate U...